Fast Rising Nigeria Singer M-Boy who started off the year with a very impressive single Titled “Comot ur eye”
Produced by Thrive Odang is a song that will keep listeners entertained an engaged from the very first melody and lyrics to the very last
Listen Below
[Comot ur eye Lyrics]
IntroO….yeh yeh….eIt’s Your Boy M.Boy Dey e……eYeh…..eVerse:1I Remember Wen I Hustle, Nobody Dey For Me, I Remember Wen Work Everyday, Just To Make This Money,I Remember Wen I Go To Show, They No Allowed Me Make I Show, Now I don Get Ego….o, I Don De Blow.Chorus:2xComot Ur Eye For My Matter….o Bad Belle, Comot Ur Eye For My Matter….ooBridgeAs U See Me So, (See Me So) I No Get Time To Lie, (Yeah) Cos Oluwa Don Bless Me, Lyk Candle I Don De Shine, (Shine)If U Say I Me Lie (Yeh), Broda Come Kros My Line, Dem Wan Make I Die, But I Swear Dem No Fit To Try.Verse 2I Remember Wen I Use To Beg For Smthing To Chop….o, Now Na Me Be De Boss, And I Dey Ontop….o,I Thnk God For My Life, Cos I Don Make This Money, No Be Man, no Be Magic, Na Oluwa Do Am For Me.Chorus:2xComot Ur Eye For My Matter…o, Bad Belle, Comot Ur Eye For My Matter….oo.
(Repeat Chorus)Verse 3 Make i tell u wetin dey my mind (yeh) Shea u feel the line My money de flow lyk River, And i give thanks to oluwa,(yeh) Cos dem think say i no go make am (na lie o yeh) Some think say me i go fall down.(Repeat Chorus/Bridge
(Outro) Oh no……o For my matter o Oh no…….o Dem go scatter oIt’s ur boy M.Boy dey eeh……eeh.
Nice, from me pls download and enjoy tnx
I love this song
keep it up dear